S3 E2: Hanifa Abubakar + Femi mind + Cobra Kai

How Una See Am Podcast

How Una See Am Podcast
S3 E2: Hanifa Abubakar + Femi mind + Cobra Kai
Jan 21, 2022 Season 3 Episode 2
Femi and Maazi

Send us Fan Mail

#SabiNation, today we get update on Hanifa Abubakar, di 5 year old girl wey teacher kidnap for Kano then Maazi con touchlight Femi mind to see wetin he don dey think about all week #FemiAndMaazi  #HowUnaSeeAmPodcast  #HanifaAbubakar  #JusticeForHanifa

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits: