
How Una See Am Podcast
Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.
How Una See Am Podcast
S4 E21: Season Finale | Celebrities wey we no dey celebrate
#SabiNation, on dis last episode for season 4, we wan thank una for all the comments, likes and shares wey una use take support us all thru di season.... we truly appreciate. We wish una a prosperous 2024 in advance 😊😇 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits:
- UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
- Afrobeat 2023 Mix
- Umbrella - Nasboi