
How Una See Am Podcast
Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.
Episodes
118 episodes
S6 E4: Borrow Borrow
#SabiNation, today we talk about loans and how e don easy for pipo to borrow money and the kin things the loan companies dey do wen dem wan collect dia money back... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you...
•
Season 6
•
Episode 4
•
50:16

S6 E3: Dis Autism - How we suppose see am?
#SabiNation, as April na Autism Awareness Month, we sey make we put mouth for the matter based on street and also, we wan encourage everybodi to learn more about Autism, make we all fit support these vulnerable pipo for our society... #h...
•
Season 6
•
Episode 3
•
38:08
.jpg)
S6 E2: ehM ehM ehM
#SabiNation, today, we talk about dis financial magomago wey dem dey call ponzi scheme, as di internet dey hot with pipo we carry money put for CBEX... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on to...
•
Season 6
•
Episode 2
•
34:42

S6 E1: Betting
#SabiNation, welcome to season 6 of una ogbonge tok tok show, how una see am podcast, today we torchlight di matter of betting and di danger wey e pose to our young ones... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave u...
•
Season 6
•
Episode 1
•
46:40
.jpg)
S5 E10: Wetin be your 'ship?
#SabiNation, today we ask one big question, "wetin be ur 'ship?" which one yu dey for inside? na companionship? situationship? friendship? abi partnership? For real, wetin be ur 'ship?... #howunaseeampodcast #femiandmaaziT...
•
Season 5
•
Episode 10
•
53:35

S5 E9: Our Phone, Our Life
#SabiNation, una don take one minute to access how strongly we dey depend on our ina phone? Well situations don make me and Maazi access how much we depend on our phones and na di matter we discuss today... #howunaseeampodcast #fe...
•
Season 5
•
Episode 9
•
59:46

S5 E8: Teachability
#SabiNation, today, we talk about one of the key ingredients to personal growth wey fit change every aspect of our lives.... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our social media pl...
•
Season 5
•
Episode 8
•
46:38

S5 E7: Na health and safety negligence!
#SabiNation, today, we torchlight di boat accident wey claim di life of one Nollywood actor and discuss di issues wey surround di accident.... #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top our soc...
•
Season 5
•
Episode 7
•
43:17

S5 E6: Be Vulnerable
#SabiNation, today, we ask one simple question; You dey share your real self with others? We discuss wetin e mean to dey vulnerable, the positive and negative impact and how we fit dey intentional about how we express oursef to others.&n...
•
Season 5
•
Episode 6
•
38:38

S5 E5: Deplorables, Flying Monkeys, Onlookers
#SabiNation, today, we talk about Deplorables, Flying Monkeys and Onlookers, we con ask the question, "Which kin citizen yu be?"... Yu wan know wetin all dis big grammar mean? Oya, press play!!! ▶️🎙️ #howunaseeampodcast #femiandmaa...
•
Season 5
•
Episode 5
•
40:54

S5 E4: Wetin be your Routine?
#SabiNation, today, we talk about those small small things wey we suppose dey do everyday to help us build the correct behaviour to achieve our goals. #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit go on top ...
•
42:16

S5 E3: How yu see MUSIC?
#SabiNation, today, we talk about MUSIC, how we dey connect with music, how e take shape our emotions over di years, how music dey shape society and we finally put di argument about Grammys to rest with the help of DJA. 😊😇 #howunaseeampod...
•
Season 5
•
Episode 3
•
53:49

S5 E2: Yu be Hoarder?
#SabiNation, today, we touchlight dis matter of keeping thinz wey we no really need or wey we no dey use again until di whole house go con be lik refuse dump 😊😇 #howunaseeampodcast #femiandmaaziTo leave us message, you fit ...
•
43:06

S5 E1: Dem Scam us?
#SabiNation, Happy New Year!!!... on #HUSAPodcast today, we reason some things wey we don take as normal but wen we look deeper, e wan com be lik sey na scam dem scam us. 😊😇 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us messa...
•
Season 5
•
Episode 1
•
36:58

S4 E21: Season Finale | Celebrities wey we no dey celebrate
#SabiNation, on dis last episode for season 4, we wan thank una for all the comments, likes and shares wey una use take support us all thru di season.... we truly appreciate. We wish una a prosperous 2024 in advance 😊😇 #HowUnaSeeAmPodcast...
•
Season 4
•
Episode 21
•
42:33

S4 E20: Leave the World behind
#SabiNation, we watch the Netflix movie "Leave the world behind" bring out 5 things wey we learn but we no spoil the film so una go still fit watch and tell us wetin una learn too... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us me...
•
Season 4
•
Episode 20
•
53:58

S4 E19: Why e dey pain dem?
#SabiNation, today we talk about some African countries wey no like us and why! We also try reason wetin dey pepper dem for body 😂🤣🤭 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media ...
•
Season 4
•
Episode 19
•
57:25

S4 E18: Tutoring
#SabiNation, today we sitdown with Yinka Isikalu, di ogbonge educator wey her work na to make sure sey all children around di world know book and get sense... She tell us how she dey do and how all di learners with dia mama and papa dey benefit...
•
Season 4
•
Episode 18
•
49:37

S4 E17: Cancel Culture
#SabiNation, Cancel Culture na somethin wey dey buzz upandan for social media so today we sey make we torchlight di mata and shine more light to di whole conversation #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit g...
•
Season 4
•
Episode 17
•
52:47
.jpg)
S4 E16: Orobo
#SabiNation, today we talk about weight gain, weight loss and everything between with our special guest Dr. Funmi Ojo #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message, you fit go on top our social media platforms;Faceb...
•
Season 4
•
Episode 16
•
1:01:31

S4 E15: Confirmation Bias
#SabiNation, one of the reasons why e simple talk dey easily turn to quarrel dis days na becos many of us don get Confirmation Bias and na dis mata we talk about today ... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message...
•
Season 4
•
Episode 15
•
49:25

S4 E14: Happiness
#SabiNation, today we talk about HAPPINESS. Wetin dey make pipo happy and wetin dey make some pipo no dey eva happy? How we fit take arrange oursef to live happy life?... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaaziTo leave us message,...
•
49:54
.jpg)
S4 E13: Entitlement
#SabiNation, today we talk about ENTITLEMENT. Why pipo dey get dat entitlement feeling, the negative ways wey entitlement dey impact our lives and relationship and wetin be the things we fit do to avoid being entitled.... Di mata plenty small.....
•
Season 4
•
Episode 13
•
56:35
