How Una See Am Podcast
Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.
Podcasting since 2020 • 123 episodes
How Una See Am Podcast
Latest Episodes
S7 E3: We Still Literate?
#SabiNation, dictionary talk say general knowledge na broad knowledge wey carry facts from many different subjects.Today for How Una See Am Podcast, we dey talk about general literacy, how general knowledge don degrade, and how e...
•
Season 7
•
Episode 3
•
1:00:19
S7 E2: Food is Ready
#SabiNation, you remember that wooden board wey dem dey drop for front of buka… “FOOD IS READY”? 🍲🔥 No freezer. No microwave. Everything fresh from that morning market.Dis week for How Una See Am, we dey compare that old sc...
•
Season 7
•
Episode 2
•
52:22
S7 E1: Sabi and Sons
#SabiNation, e get why many African businesses no dey pass papa hand reach pikin hand 🤲🏾… meanwhile for obodo oyinbo, dem don dey train junior CEO since nursery 😅.Dis week for How Una See Am, we dey break down why generational bus...
•
Season 7
•
Episode 1
•
53:25