How Una See Am Podcast
Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.
How Una See Am Podcast
S7 E1: Sabi and Sons
Use Left/Right to seek, Home/End to jump to start or end. Hold shift to jump forward or backward.
#SabiNation, e get why many African businesses no dey pass papa hand reach pikin hand 🤲🏾… meanwhile for obodo oyinbo, dem don dey train junior CEO since nursery 😅.
Dis week for How Una See Am, we dey break down why generational business transfer dey hard for our side, and how the West dey run am like relay race baton handover 🏃🏾♂️➡️🏃🏼♂️.
Na legacy matter we wan sabi today.
#howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm
Watch the Full Video on YouTube
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits:
- UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production